Glo customers, very soon, no go fit call MTN lines again sake of say Globacom no settle interconnect charges. Nigerian Communications Commission (NCC) na im tok dis one for one public notice wey di ...
One federal judge for Lagos don set January 30 and 31 to hear di $2 billion tax case between South Africa MTN Group and Nigeria goment. Nigeria Justice Minister Abubakar Malami bin tell di ...